Nasboi & Joeboy - Confession Lyrics
Read and sing along to Confession lyrics by Nasboi, featuring Joeboy. Confession is the sixth track on Nasboi’s debut album, I.N.I.T (In Nasboi I Trust).
Nasboi & Joeboy – Confession Lyrics
Pon deck
Yeba yeba yi
Fight for you my life
Dey here so
Confession
I get confession
I don do wetin I no suppose to do
I fall in love again
Oh bebe
Elo lo ma je
Omoge mi, ki lo fe
Nitori iwo ni mofe, baby
I swear na love
I swear na love
If e no be for your love oh
I for don comot
I komot my dear
If e no be for your love oh
I for dey airport
If e no be for your love oh
How I wan be
If e no be for your love oh
So mi so
No mind dem isokuso
No leave me alone
No disconnect chargie oh
I dey beg you oh
Loving you na crime, I go jail for you
Luxury loving girl, Hushpuppi for you
Pass me your love, no letting go
A very fine girl from Jalingo
Eh hmmm
So mi so
Teach me, my professor
If you say make I do
I go do anything
I dey fit fight for love
My confession
I swear na love
If e no be for your love oh
I for don comot
I komot my dear
If e no be for your love oh
I for dey airport
If e no be for your love oh
How I wan be
If e no be for your love oh
Na love oh
Na love oh
Oh na love oh
I fall for you
I fall like wall of Jericho
I swear na love
I swear na love
If e no be for your love oh
I for don comot
I komot my dear
If e no be for your love oh
I for dey airport
If e no be for your love oh
How I wan be
If e no be for your love oh
I swear na love
If e no be for your love oh
I for don comot
I komot my dear
If e no be for your love oh
I for dey airport
If e no be for your love oh
How I wan be
If e no be for your love oh
If e no be for the love, why I do like this?
If e no be for the love, how I wan be?
Nasboi
SEE ALSO: Benin Boys Lyrics by Rema and Shallipopi
Source: Notjustok.com
A Nigerian man identified as Olatunde Olaleye, has been shot de@d in South Africa. The…
The husband of a woman accused of hanging their 2-year-old son supported her in court…
Sharon Adeleke, sister of Nigerian singer Davido, has shared a list of reasons why people…
Edo State Governor Monday Okpebholo says that Nigerians buying fuel around N1,400 per litre are…
Hollywood actress Margot Robbie has quietly taken her husband Tom Ackerley’s surname nearly 10 years…
The presidential candidate of the Nigeria Democratic Congress, (NDC), Peter Obi, has dismissed claims that…
This website uses cookies.