Lyrics

Benin Boys Lyrics by Rema and Shallipopi

Spread the love

Rema and Shallipopi Lyrics

Rema and Shallipopi’s highly anticipated collaboration has finally dropped! Get ready to sing along to their catchy track, “Benin Boys,” by checking out the official lyrics below.

Rema & Shallipopi – Benin Boys Lyrics

They call me Shallipopi
Pluto presido
Say, say, say
Say, say, say
Say, say, say
Say, say, say (Another banger)

Touchdown Benin boys, gen-gen-gen
Money yapa, money repete (Confirm)
Remy Ekehuan road, Shalli Sapele (Ayy)
Santa Monica touchdown, shekens (Clear road)
They dey like to dey dance the legbeegbe (Eh?)
Na we dey bully, na we dey pepper (Say)
If you play with the boys, you go collect
See doings, you no fit talk say we no get (Oh, ayy)

E get why dem dey call us Benin boys (Confirm)
We no dey make too much noise (Clear road)
Na we dey pull up with convoy (Eh?)
You know the billings wey we dey chest (Okay)
Many fishes in the river but na you I wan taste (Say, say, say, say)
Chop you and clean mouth, eat you for lunch (Eh)
Have you for dinner, unto the next (Confirm)

See money, see am, see, see, see money, oh
See money, see am, see, see, see money, oh
See money, see am, see, see, see money, oh
See, see, see money oh, wahala
See money, see am, see, see, see money, oh (Say, say, say, say, say, say, say)
See money, see am, see, see, see money, oh (Eh? Confirm)
See money, see am, see, see, see money, oh (Say, say, say, say, say, nor go dey)

Na we be the pride of Benin, Oba sef suppose give us medal oh, give medal oh
Na my Benin brothers I go call before I call olopaa oh, if anything kpa oh
Remy boy you can paste me your location (Confirm)
What is your next destination? (Say)
Should I give you my direction? (Say, say, say)
Touch Benin boy, you don touch the full nation (Say, say)

Touchdown Benin boys (Ki-), gen-gen-gen (Eh)
Money yapa, money repete (Confirm)
Remy Ekehuan road, Shalli sapele (Way)
Santa Monica touchdown, shekens (Nor go dey)
They dey like to dey dance the legbeegbe
Na we dey bully, na we dey pepper
If you play with the boys, you go collect
See doings, you no fit talk say we no get

E get why dem dey call us Benin boys (Confirm)
We no dey make too much noise (Eh)
Na we dey pull up with convoy (Okay)
You know the billings wey we dey chest (Say)
Many fishes in the river but na you I wan taste (Say, say, say, say, say, say, say)
Chop you and clean mouth, eat you for lunch (Eh)
Have you for dinner, unto the next (Nor go dey)

Oya, spekele, spekele, dun gbaga dun
Benin boys no dey rest, oya ji ma sun (Ayy)
Say we see opportunity we no fit zuzu (Eh)
Small thing come out use am buy 4matic

Small circle, big money, dirty money
Chubby body wanna gum me, ah (Confirm)
New Benz oh, incoming (Eh?)
Sexy body, tell me what time that you coming (Eh? Wahala)

See money, see am, see, see, see money, oh
See money, see am, see, see, see money, oh
See money, see am, see, see, see money, oh
See, see, see money oh, wahala
See money, see am, see, see, see money, oh (Say, say, say, say, say, say, say)
See money, see am, see, see, see money, oh (Eh? Confirm)
See money, see am, see, see, see money, oh (Say, say, say, say, say, nor go dey)

Yo, X
Ki-

Contributors on ‘Benin Boys’ Lyrics

Peter OkhideFunmilayo Kanmodi.

Fidel Perez

Recent Posts

14 people hospitalized at The Chainsmokers concert

Fourteen people were taken to hospitals after a series of medical emergencies during The Chainsmokers’…

6 days ago

Five de@d as Amazon cargo plane crashes at Miami International Airport

At least five people have been killed and five others injured after an Amazon Air…

6 days ago

“We were banned from acting in 2015 because we were pushing to raise the standard of Nollywood” — Nigerian actress, Omotola Jalade

Veteran Nigerian actress Omotola Jalade has opened up about a period when she seemingly disappeared…

6 days ago

Singer Orezi vows to cancel any friend supporting Lindsay Clancy

Singer Esegine Orezi Allen aka Orezi has vowed to cancel any of his friends supporting…

6 days ago

Nigerian Army declares ‘Gentle The Yahoo’ wanted, offers N30m reward

The Nigerian Army under Operation Udoka, has declared one Ifeanyi Eze Okorienta, popularly known as…

6 days ago

Two de@d, multiple injured as gunman opens fire in Minneapolis

Two people have di£d and several more were injured, including three police officers, when a…

1 week ago

This website uses cookies.